Genial.UnoEscuchar las Mejores Musicas Gratis !!!

Escuchar Musica Pablo Alakori - Adekunle Gold Online Grati

Pablo Alakori - Adekunle Gold, Musica OnLine, para pasar momentos agradables escuchando buena música, este es tu lugar, y lo mejor viene con buena calidad acompañado de los mejores grupos y artistas, Música de gran Calidad y ordenados según a su Genero, Categoría y ranking total.

Top Canciones de: Adekunle Gold

00:00 00:00

Pablo Alakori - Adekunle Gold Lyrics


"Pablo Alakori" lyrics Adekunle Gold Lyrics "Pablo Alakori"

Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg

Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that's what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I'm sorry for you
I'm sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away

Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg



Pablo Alakori » Adekunle Gold Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Escucha y Disfruta la Musica de Adekunle Gold Gratis para oirlo en su celular donde quiera que se encuentre. Todas tus canciones favoritas de Adekunle Gold las encuentras en la mejor web para MAS MÚSICA GRATIS. Con una interfaz muy simple, nuestra web nospermite buscar y encontrar las canciones de Adekunle Gold a nuestro agrado a una gran velocidad y obtiene en audio mp3 de alta calidad. Más de 100 millones de canciones de todo el mundo, y asi como de Adekunle Gold en todos los géneros posibles. Escucha y descarga toda la música que quieras de Adekunle Gold en tu equipo, móvil o sistema de audio. No se requiere registro ni la instalacion de ningun software para obtener la musica de Adekunle Gold, sus Albumes de Adekunle Gold, pistas Musicales etc.