Genial.UnoEscuchar las Mejores Musicas Gratis !!!

Escuchar Musica All My Life - Adekunle Gold Online Grati

All My Life - Adekunle Gold, Musica OnLine, para pasar momentos agradables escuchando buena música, este es tu lugar, y lo mejor viene con buena calidad acompañado de los mejores grupos y artistas, Música de gran Calidad y ordenados según a su Genero, Categoría y ranking total.

Top Canciones de: Adekunle Gold

00:00 00:00

All My Life - Adekunle Gold Lyrics


4 s All My Life LyricsIt's Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking
See Adekunle Gold LiveGet tickets as low as $55You might also likeTen milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here cos I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya
Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside

All My Life » Adekunle Gold Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS

Escucha y Disfruta la Musica de Adekunle Gold Gratis para oirlo en su celular donde quiera que se encuentre. Todas tus canciones favoritas de Adekunle Gold las encuentras en la mejor web para MAS MÚSICA GRATIS. Con una interfaz muy simple, nuestra web nospermite buscar y encontrar las canciones de Adekunle Gold a nuestro agrado a una gran velocidad y obtiene en audio mp3 de alta calidad. Más de 100 millones de canciones de todo el mundo, y asi como de Adekunle Gold en todos los géneros posibles. Escucha y descarga toda la música que quieras de Adekunle Gold en tu equipo, móvil o sistema de audio. No se requiere registro ni la instalacion de ningun software para obtener la musica de Adekunle Gold, sus Albumes de Adekunle Gold, pistas Musicales etc.